Party No Dey Stop

1 views

Lyrics

I'll be stable, be stable, be stable
 I know that I feel it
 You know that I need it
 I know that, I know that
 We made it, we made it
 I know that (it's Kel P vibes)
 I know that, you know it
 I'm not moved by what I see
 I know who I be
 I just want my peace, make money dey
 I go get everything I need
 In my own timing
 Koni kọja mi, koni delay
 So many people deny
 Oluwa don cosign
 Can't believe this my life
 Everything come align
 They're looking me, so surprised
 S'ọmọde lo dun bayi?
 I know it's hurting your pride
 Believe me, I don't mind
 Party no dey stop, when we pop
 Yeah, we're up, plenty spending like it's nothing
 Party no dey stop, when we pop
 Yeah, we're up, plenty spending (uh-uh-uh)
 Like it's nothing (hm-hm-hm)
 Say me, I no dey worry
 'Cause Oluwa don cosign me
 I no dey put mouth for wetin no concern me
 Kind of slow, but I'm always on timing, ahn
 Say my eyes don see many thing, ti mi o gbadura f'ota mi
 If you still dey hate, you need therapy
 Good vibes, no bad energy oh
 Ahn, yeah
 Aje, ti n ba jade tan, aya wọn a ja
 Ti n ba ti fẹ mule, na banger
 Me, wey I don high on paraga
 How I go get time for wahala?
 Find one girl wey fine like Rihanna
 Spending like Obi Cubana
 Leave acting for Tony Montana
 Original, not made in China
 Party no dey stop, when we pop
 Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending)
 Like it's nothing (like it's nothing)
 Uh-uh, party no dey stop, when we pop
 Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending)
 Like it's nothing (like it's nothing)
 I'll be stable, be stable, be stable, be stable
 I know that you need it
 I know that you need it
 Be stable, be stable
 Ọrọ aye mi ko ma le
 Ma lọ Cali' or Paris
 Go again another day, ahn
 Kilo fẹ Richard Millie or Patek?
 Wo currency l'ọwọ mi
 The real shit, no fugazzi, no fugazzi, uh-uh
 In da club, turn it up (turn it up)
 Oluwe, mawe o, oluwe, mawe oh
 Oluwe, mawe
 Party no dey stop, when we pop
 Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending)
 Like it's nothing (like it's nothing)
 Uh-uh, party no dey stop, when we pop
 Yeah, we're up, plenty spending (plenty spending)
 Like it's nothing (like it's nothing, ahn)
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:48
Key
5
Tempo
118 BPM

Share

More Songs by Adekunle Gold'

Albums by Adekunle Gold'

Similar Songs