Colonial Mentality

2 views

Lyrics

Colo-mentality
 (If you say you be colonial man)
 (You don be slave man before)
 (Them don release you now)
 (But you never release yourself)
 I say you fit never release yourself
 Colo-mentality
 (E be say you be colonial man)
 (You don be slave man before)
 (Them don release you now)
 (But you never release yourself)
 E be so
 E be so them dey do, them dey overdo
 All the things them dey do
 (E be so!)
 E be so them dey do
 them dey do, them dey overdo
 All the things them dey do
 (E be so!)
 E be so them dey do, them dey think
 Dey say dem better pass them brothers
 No be so?
 (E be so!)
 E be so them dey do, them dey think
 Dey say dem better pass them brothers
 No be so?
 (E be so!)
 De ting wey black no good
 Na foreign things them dey like
 No be so?
 (E be so!)
 De ting wey black no good
 Na foreign things them dey like
 No be so?
 (E be so!)
 Dem go turn air condition
 And close dem country away
 No be so?
 (E be so!)
 Dem go turn air condition
 And close dem country away
 No be so?
 (E be so!)
 Them judge him go kack wig
 And jail him brother away
 No be so?
 (E be so!)
 Them judge him go kack wig
 And jail him brother away
 No be so?
 (E be so!)
 Dem go proud of dem name
 And put dem slave name for head
 No be so?
 (E be so!)
 Dem go proud of dem name
 And put dem slave name for head
 No be so?
 (E be so!)
 Colo-mentality now make you hear me now
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Williams you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Allia you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Mohammed you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Anglican you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Bishop you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Catholic you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Muslim you make you hear (Colo-mentality!)
 Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
 Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
 Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
 Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
 Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
 Mr. Ransome you make you hear (Colo-mentality!)
 Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
 Na Africa we dey o make you hear (Colo-mentality!)
 Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
 Colo-mentality hear (Colo-mentality!)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 (Colo-mentality)
 Colo-mentality
 

Audio Features

Song Details

Duration
13:41
Tempo
166 BPM

Share

More Songs by Fela Kuti

Albums by Fela Kuti

Similar Songs