Victim Of Life - Dixon's AVDC Remix

3 views

Lyrics

Something go happen for life
 When you see am you no go understand ah
 Something go make you wonder why
 The creator no dey for your side
 Suddenly
 You find yourself for bad condition uh
 Aimlessly
 You try to find an explanation ye
 Suddenly
 You find yourself for bad condition o
 Aimlessly
 You try to find an explanation
 Now listen to my example o o o
 You dey come from party
 You just enjoy yourself
 You stand for roadside
 You dey wait for taxi
 Suddenly police van stop and bundle you away
 Straight Kirikiri
 Dem jail you six months
 You sit down, you think your life why all these bad things
 Na our country
 Na that time wey we dey
 Police brutality don become our life
 And Uniform chancing
 Na the system e dey
 So relax and understand, the time of life you dey
 You become another victim of life
 Trapped in time
 You are a victim of life
 Trapped in time
 You become Victim of life
 Trapped in time
 Victim of life
 Trapped in time
 Victim of life
 Trapped in timr
 You are a Victim of life
 Trapped in time
 Victim of life
 Trapped in time
 Yes you are Victim of life
 You better understand that ah na na na na
 Victim of life
 Trapped in time
 Victim of life
 Yes you are (Victim of life)
 Trapped in time
 You better understand the time
 Victim of life
 Victim of life
 You are a victim of life
 Oya o o o
 Oya o o o

Audio Features

Song Details

Duration
07:24
Key
11
Tempo
118 BPM

Share

More Songs by Femi Kuti

Albums by Femi Kuti

Similar Songs