Omo Ologo

3 views

Lyrics

Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Omo ologo (Omo ologo)
 Omo ologo (Omo ologo)
 Omo follow me no dey do fala folo (fala folo)
 Omo ologo (Omo ologo)
 Omo ologo (Omo ologo)
 If you no get money tell me I can borrow
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 As gbana no dey (As gbana no dey)
 Agbada no dey (Agbada no dey)
 Baby you can come and do house party
 Tell me my father no dey (My father no dey)
 As gbana no dey (As gbana no dey)
 Adama no dey (Adama no dey)
 Abegi no bring your drama today as we gather today, ah
 Omo ologo (Omo ologo)
 Omo ologo (Omo ologo)
 Won fe gbogo mo mi lowo awon olofo (Awon olofo)
 Omo ologo (Omo ologo)
 Omo ologo (Omo ologo)
 Cracker man no gimme the beat abeg make you jam am again
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 ♪
 ♪
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 Egbe, egbe
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:22
Key
5
Tempo
118 BPM

Share

More Songs by Fireboy DML

Albums by Fireboy DML

Similar Songs