Jaho

3 views

Lyrics

Vado
 DJ Coublon
 Krrii
 Jaho jaho
 Jaho jaho
 You dey do as them dey do
 Oga do wetin you know
 You better know who you are
 You better know who you are
 As you come this life alone
 Na so you go leave this life alone o
 You better know who you are(ooh)
 You better know who you are
 Oro e lowo
 Oro e lowo oluwa lo wa
 Oro mi lowo
 Oro mi lowo oluwa lo wa
 He can give and takeaway
 But everyday na for giveaway
 Baba say make I dey happy
 Make I dey happy
 Ayaya
 Eh
 Jaho jaho
 Jaho jaho o o
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 Jaho jaho
 Jaho jaho o o
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 
 ♪
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 If you talk, you must to do
 And when you lie, you know the truth
 You better know who you are
 You better know who you are
 When dem say you don dey hold o
 Brother keep am on a low
 No let anybody know
 Na money go give you fake sweetheart
 Oro e lowo
 Oro e Lowo oluwa lo wa
 Oro e Lowo
 Oro e Lowo oluwa lo wa
 He can give and takeaway
 But everyday na for giveaway
 Baba say make I dey happy
 Make I dey happy
 Ayaya
 Eh
 Jaho jaho
 Jaho jaho o o
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 Jaho jaho
 Jaho jaho o o
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 ♪
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 Gbe mi di de o
 Gbe mi di de de de
 Jaho jaho
 Jaho jaho Jaho Jaho
 Jaho jaho
 Jaho jaho Jaho
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:59
Key
1
Tempo
140 BPM

Share

More Songs by Kizz Daniel

Albums by Kizz Daniel

Similar Songs