I Need You
1
views
Lyrics
Oh, yeah Woah-woah-woah (soft) Limoblaze, yo-yo-yo Oh no, oh no, oh no-no-no My baby Ọmọ, who born this fine girl? Who born this fine girl? Abeg make you demo, show them your styling Give them your styling (my baby) Ọmọ, ṣá ma pàṣẹ, olólùfẹ mi, apọnbéporẹ Me, I dey for you, olólùfẹ mi, apọnbéporẹ (oh my baby) Akugo, you dey burst my brain o (my brain) Akugo, I no fit explain o (explain) Akugo, you dey make me do the things I done before (oh my days) Akugo, you dey burst my brain o (my brain) Akugo, I no fit explain (explain) Akugo, you dey make me do the things I done before Baby, I need you Oh, I need you (I need you) Baby, I need you You're my heart and need you, o Oh, my baby You know I need you Oh, my baby You know I need you Complete me, oh, my baby girl, you complete me (oh, no-no) Surprise me, every single day, you surprise me (no-no-no) E geti money wey I save, make I take you to Soweto (Soweto) And if I find who born you, I go tell them obrigado (oh my world) Akugo, you dey burst my brain (my brain) Akugo, I no fit explain o (explain) Akugo, you dey make me do the things I done before (oh my days) Akugo, you dey burst my brain o (my brain) Akugo, I no fit explain (explain) Akugo, you dey make me do the things I done before Baby, I need you Oh, I need you o Baby, I need you You're my heart, and need you o Oh, my baby You know I need you Oh, my baby You know I need you My obianuju Her love is true For this my town, ọmọ, na me and you Obianuju Her love is true For this my town, ọmọ, na me and you (Too much sounds)
Audio Features
Song Details
- Duration
- 02:48
- Key
- 11
- Tempo
- 128 BPM