Do Me - Deluxe

1 views

Lyrics

Oh, eh, e get as you dey do me (do me), do me (do me)
 Na the way you dey do me
 Girl, I love the way you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Boy, I love the way you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Na the way you dey do me (do me)
 You go wound o, you go wound o, my baby
 Na the way you dey do me (do me)
 You go wound o, you go wound o
 So na she step into the clubhouse (clubhouse)
 See how the boys dem a drop-down (drop-down)
 And all the ladies just dey hala say (dey hala say)
 Dem no know say wahala dey
 If you no soji, take am easy, make you no dey fall (no dey fall)
 This na the song for the dancehall
 The way you move your body, girl e be like say (e be like say)
 You no know say wahala dey
 Na the way wey you do the things you do
 E be like say you get plans for me and you
 If I put it on you, you put it on me
 What a man can do, a woman can do so
 If you do me, I do you (man no go vex)
 Step on the dance floor (man no go vex)
 Touch me, I touch you (man no go vex)
 You say (man no go vex), I say (man no go vex)
 If you do me, I do you (man no go vex)
 Step on the dance floor (man no go vex)
 So won't you give it to me? (I go give it to you)
 So make you give it to me some more (some more)
 E get as e dey do me (do me), so make you give it to me (give it to me)
 E get us e dey do me (do me), so make you give it to me some more
 I say e get as e dey do me (do me), so make you give it to me
 Na the way you dey do me (do me), do me (do me)
 So make you give it to me some more
 So make you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Make you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Omo, check out the way she twist and wine it (wine it)
 Making me feel I can grind it (grind it)
 Baby girl, I know say you dey eye me (eye me)
 After the show na the party for my room (room)
 Strictly for me and you (you)
 We get plenty things to do (do)
 So pull off the bump, and move, make we groove (hey)
 Boy, you know say talk is cheap
 I know you are tempted to roll with me
 Me, I no be the busy body wey you sing
 What a man can do, a woman can do so
 If you do me, I do you (man no go vex)
 Step on the dance floor (man no go vex)
 Touch me, I touch you (man no go vex)
 You say (man no go vex), me I say (man no go vex)
 If you do me, I do you (man no go vex)
 Step on the dance floor (man no go vex)
 So won't you give it to me? (I go give it to you)
 So make you give it to me some more (some more)
 E get as e dey do me (do me), so make you give it to me (give it to me)
 E get as e dey do me (do me), so make you give it to me some more (oh)
 I say e get as e dey do me (do me), so make you give it to me
 Na the way you dey do me (do me), do me (do me)
 So make you give it to me some more (oh)
 So make you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Baby, dey do me dey go, oh
 Make you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Na the way you dey do me (do me)
 You go wound o, you go wound o, my baby
 Na the way you dey do me (do me)
 You go wound o, you go wound o
 From the way wey you do the things you do
 E be like say you get plans for me and you
 Me, I no be the busy body wey you sing
 What a man can do, a woman can do (eh)
 If you do me, I do you (man no go vex)
 Step on the dance floor (man no go vex)
 Touch me, I touch you (man no go vex)
 You say (man no go vex), I say (man no go vex)
 If you do me, I do you (man no go vex)
 Step on the dance floor (man no go vex)
 So won't you give it to me? (I go give it to you)
 So make you give it to me some more (some more)
 E get as e dey do me (do me), so make you give it to me (give it to me)
 E get us e dey do me (do me), so make you give it to me some more
 I say e get as e dey do me (do me), so make you give it to me
 Na the way you dey do me (do me), do me (do me)
 So make you give it to me some more (oh)
 So make you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Make you do me (do me), do me (do me), do me (do me), do me
 Na the way you dey do me (do me)
 You go wound o, you go wound o, my baby
 Na the way you dey do me (do me)
 You go wound o, you go wound o
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:41
Key
10
Tempo
103 BPM

Share

More Songs by P-Square

Albums by P-Square

Similar Songs