E No Good

1 views

Lyrics

Baba God na your hand work hey
 No be lie iye, na your hand
 Work hey. I say, e no easy hey.
 Oh oh, oh oh To dey sing and
 Dey dance and the people dey rejoice
 Hey. My brother, my
 Sister no be today. If e good or
 Bad, make we dey thank God
 Hey. Baba God na your hand work
 Hey. No be lie hey. Haa! I
 Say no be lie hey.
 No be everybody wey sleep for
 Night wake up see the light
 Hey. See the future is bright
 Hey. And e dey enter for eye
 Hey. Make you do your best hey.
 Baba God go handle the rest
 Hey.
 Even if you no get money, dey jolly
 Dey shake body. No
 Need to dey tear body. If no be
 God hey-hey. Na some be dead
 Body. Nobody be born baby. When
 You fall, you go stand up
 Again. You go try am again, again
 And again.
 See, my people hey. On a good day,
 Nobody wey go for this
 World to suffer hey. Na bad dey.
 Na your own today. Another
 Man tomorrow. My brother which
 Kian life be this. Everybody
 Get him own way to follow. But
 E no easy o.
 See, the true story be say this
 Music no be today. The
 Thing been dey start like play-play
 But now we don dey troway.
 So make una, make una serious
 Hey. Chai! But na business
 Hey. Na make we dey try to rejoice
 Hey. Why? Cos e no easy
 Hey.

Audio Features

Song Details

Duration
04:30
Key
8
Tempo
148 BPM

Share

More Songs by P-Square

Albums by P-Square

Similar Songs