Follow

3 views

Lyrics

Kasala burst you dey wan call popo
 You no sabi say na God be motto
 Thou shall not fear make you just dey follow
 Follow follow
 Kasala burst you dey wan call popo
 You no sabi say na God be motto
 Thou shall not fear make you just dey follow
 Follow follow
 Follow person wey know road oh
 If e nobi Jesus no go
 Na him get your answer oh yeah
 Oh yeah
 Follow person wey know road oh
 If e nobi Jesus no go
 Na him get your answer oh yeah
 Oh yeah
 Man No dey farawe
 Since I know Jah be my potion oh
 I will be stranded and grounded
 Without direction oh
 No need to shalaye before you get my attention oh
 Order my steps and I will come
 Me I no dey form Van Damme oh
 I'll be following you on and on
 Oh without ever ever, oh without doubting you
 I go follow follow all along
 And I will never never, I never doubting you eh eh
 Kasala burst you dey wan call popo
 You no sabi say na God be motto
 Thou shall not fear make you just dey follow
 Follow follow
 Kasala burst you dey wan call popo
 You no sabi say na God be motto
 Thou shall not fear make you just dey follow
 Follow follow
 Follow person wey know road oh
 If e nobi Jesus no go
 Na him get your answer oh yeah
 Oh yeah
 Follow person wey know road oh
 If e nobi Jesus no go
 Na him get your answer oh yeah
 Oh yeah
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:24
Key
9
Tempo
94 BPM

Share

More Songs by Rehmahz

Albums by Rehmahz

Similar Songs