Where my baby dey

3 views

Lyrics

Where my baby dey, ah?
 Yaaga-yoo-i
 It's really hard to understand these babies these days
 It's so hard, it's so hard, yeah yeah
 Kpoi! Yeah
 My baby no dey care again
 She no dey call again
 When I call she no dey call me back again
 And she want me still assume, say she's alright, yeah-eh
 When I call she no dey pick
 And that dey make me sick
 It's been too hard to reach her
 And she want me still assume, say she's okay (I'm okay)
 Where my baby dey, ah? (Yeah)
 As I'm wailin' everyday
 Hopin' say she still go come my way
 Where my baby dey, ah?
 Yeah-ah, question I ask
 Yeah-yeah, yeah, yeah, yeah (-eh)
 I'm okay
 Samini-mini, I'm okay (sure?)
 I'm okay
 Don't you think about me
 Don't you think about me
 We used to flex like siblings
 I was like your brother and you were my 'sister and'
 Oh, this is not what I was picturing (no way)
 Girl I should have rec you from the beginning (I no see), yeah
 Is this love, was it love, has it ever been love?
 Girl I'm truly missin' you
 Girl you know mi coulda never diss you (never, ever, ever)
 Woman me want you hear me out, yeah
 Do you know? Are you sure?
 Tell me what is goin' on
 You're gradually killin' me
 R'member that you used to be my healing
 Oh yeah (gboi!)
 And any time I'm home alone
 All I wanna do is call your phone
 'Cause I miss you to the bone, eh-yeah
 And take this as your ringing tone
 Where my baby dey, ah?
 As I'm wailin' everyday
 Hopin' say she still go come my way
 Where my baby dey, ah? (Yeah)
 The question I ask
 Yeah-yeah, yeah, (yaaga-yoo-i) yeah, yeah, yeah
 'Dɔ mɛnnya me hɔ o
 Ɔdɔ 'ngya' me hɔ o
 Kae hunu sɛ me ne wo ayɛ bi da o
 Afei ɛbaa no sɛn na wabɛgya me
 Fiti kokoɔ so akɔgya me subunu ani
 De wo nsa abɛwɔ m'ani? (Agyei)
 Mefaa wo sɛ me dɔfo 'sɛɛ' mennim sɛ wo suban ni (wo suban ni)
 Had I known is always at last (last)
 We've come to the end of this voyage at last (last)
 Thanks a lot, for all your trouble (all your trouble eh)
 Ɔdɔ yɛ dɛ sɛ asikyire (asikyire)
 Ɛnkyɛ na woatafere awie (woawie)
 Afei na woahun' sɛ wompɛ me? (Afei, oh-oh, oh-oh)
 Madane adedamfikyire yi
 Daakye bi mɛduru fie
 Na menim sɛ me Nyame dɔ me
 Where my baby dey, ah?
 As I'm wailin' everyday
 Hopin' say she still go come my way
 Where my baby dey? Yeah
 Where my baby dey?
 Hopin' say she still go come my way
 Where my baby dey, ah? (Yeah)
 As I'm wailin' everyday
 Hopin' say she still go come my way
 Where my baby dey, ah?
 The question I ask
 Yeah-yeah, (yeah, yeah, yeah)
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:58
Key
6
Tempo
132 BPM

Share

More Songs by Samini

Similar Songs