Who Born The Maga

4 views

Lyrics

Mami
 Efi mile je n jeun soke
 Aunty, boda e je n jeun soke
 Baba, mama e je n jeun soke
 Gbogboyin e jowo e je n jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 As God don change my water to wine
 You wan come change am back to water
 Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?
 For your mind now l don turn to water
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Why you come dey find wetin no find you?
 You put your mouth for wetin no concern you
 You be Arsenal, omo I be Man U
 You come dey vex because we dey outshine you, eh
 I don't want to harm you
 No be threaten, na the truth I dey yarn you
 Before my fans go gather rough handle you
 You go think say na molue jam you, eh
 Omo I no dey fear you
 You wanna cross my path? I double dare you
 Always in front, but I see you in my rearview
 No dey worry 'cause I always got a clear view
 Like a lion I'ma tame you
 Like a dog I'ma train you
 And if you misbehave, I'ma chain you
 And if I chain you na wetin you go do?
 As God don change my water to wine
 You wan come change am back to water
 Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?
 For your mind now l don turn to water
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Babylon want to stop me
 But me keep on keeping it, keep on keeping it
 And yes believe it
 I will leave you now in damn shock, believe it
 Swagger like a Rasta man
 And there's no deceiving it
 The reason is kill 'em with the rhythm and we leaving them no witnesses
 Money green, so money need photsynthesis
 Back off from sunlight
 Back off from sunlight
 Back off from sunlight
 As God don change my water to wine
 You wan come change am back to water
 Wey the person wey dey think say he fit stop my shine?
 For your mind now l don turn to water
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Na who born, na who born, na who born the maga?
 Efi mile je n jeun soke
 Aunty, boda e je n jeun soke
 Baba, mama e je n jeun soke
 Gbogboyin e jowo e je n jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 E je jeun soke, jeun soke
 Soke
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:05
Key
4
Tempo
95 BPM

Share

More Songs by Wande Coal

Albums by Wande Coal

Similar Songs