Pose

1 views

Lyrics

Ra ta ta ta ta
 De de de Denge pose
 ♪
 (Yes you know)
 E yooo
 R2Bees
 You too like to demo
 You sabi demo, Oya pose
 Ayakata
 You too like to demo
 You sabi demo, Strike a pose
 Oya pose
 Change your style, denge pose
 Oya na, denge pose
 Change your style, make you pose
 Aayyyy Ayakata
 ♪
 Chai, Sister Nene demo
 She too demo, she dey pose
 Chai, Sister Giwa demo
 She too demo, she dey pose
 Aayyyy, oya pose
 If you sabi demo, make you pose
 Oya oya Denge pose
 Change your style make you pose
 Aannhhhh Ayakata
 Eh Eh Eh
 Ra...
 Hey You too demo, see the things you do too demo
 E dey make I dey want more
 Nee awun yenu nee amamu a damo
 Say you want if I get that much
 Oh baby kick me like say so line
 I still go carry money for bank
 Remember say you dey talk to the don
 I dey give champagne cos I'm already drunk
 Yeah, I go give you dollar
 Giving you my ganlala
 Give it to me one time, rock me the baddest wen come from Ghana
 Girl I no go tire, Shocking you in the wire
 Make you feel alright, even if you no like okada
 Oya pose...
 Oya make you go down, hold your toes
 Yeah.
 Nobody knows...
 Wetin you giving to me shey you be bose
 (eehhh Ayakata)
 Ay Ay Ay
 Oya pose
 You too ringingri runiny
 You love to dey winginy waniny
 You like to dey blingily daniny dingily danily you loving it I nini
 Ohhh, minininini ninana
 Eh where me dollar
 Don't shake the dollar, make you no wahala
 Minimini nana
 Oya Where the dollar
 Make you shake the dollar
 Ohhh I go pose, Oya pose
 Oya pose
 If you sabi demo make you pose
 Oya oya Denge pose
 Change your style, make you pose
 Aannhhh Ayakata
 Ay Ay Ay Ay
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:21
Key
3
Tempo
128 BPM

Share

More Songs by Yemi Alade

Albums by Yemi Alade

Similar Songs