Is It Your Money
5
views
Lyrics
Aye o Eshey o Anytime i step into the club I dey spend all my money i No get time for bumamkpa o Original see the boy up the bar So me linkup d girl dem... Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Shake it×16 Anyhow wey i like i go spend my money o (Odabor) Any kele we i like i go carry her and go (Odabor) See is it your money o i'm spending my mula Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Shake it×16 Them been no know the boy when i dey Beg o to blow Now i don dey drive moto Them wan do am go slow When the money no dey D girls say me no romantic Now when money don full my pocket Dem call me romantic Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Shake it×16 Jabo jabo×15 Oya shake it o shake it o Baby fire dey go Oya shake it o shake it o Baby fire dey go... Ah Ah Ah Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Is it your money ah ah ah Is it your money eh eh eh Shake it×16 Original 1daBaton Squareball Ent
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:17
- Key
- 2
- Tempo
- 128 BPM