H W G

4 views

Lyrics

Yeeeee
 A mose on it eh clay wonder eh yo yo
 Over 7billion people yet you still love me so much
 Over 7billion man dem yet you still treat me this way
 Over 7billion people yet you still love me so much
 Over 7billion man dem yet you still love me
 So who am i that your mind is so full of me
 Who i be wey you think of me everyday everyday everyday
 Cus every night and day you dey think of me even if i be a wack song you de still score me
 When i think way back and reason where you brought me from oh lord
 When i think of hunger wey don knack me way way back then oh
 When them say i no go marry when them say my pikin i no go carry
 I just look at them and laugh i serve a heavy weight God oh
 Heavy weight God oh issa a heavy weight God oh yeah
 You big pass all of my fears oh
 I mean all of my fears oh the God of peter and paul oh issa heavy weight God oh heavy weight
 You are heavy weight in all your ways champion when you enter the place
 Agidigba you de disgrace the rest 7billion people and you put me first ah oh
 You made a public show of the enemy just to come and gimme victory
 Champion God number one God oh
 God of all possibilities oh my lord oh
 And nothing can compare to what you have done for me oh
 Oh lord oh my God agunechemba there's no God like you
 When i think way back and reason where you brought me from oh lord
 When i think of hunger wey don knack me way way back then oh
 When them say i no go marry when them say my pikin i no go carry
 I just look at them and laugh i serve a heavy weight God oh
 Heavy weight God oh issa a heavy weight God oh yeah
 You big pass all of my fears oh i mean all of my fears oh
 The God of peter and paul oh issa heavy weight God oh heavy weight
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:11
Key
6
Tempo
104 BPM

Share

More Songs by A Mose

Albums by A Mose

Similar Songs