Grateful

6 views

Lyrics

Happy for the life i have
 For the air wey i dey breathe
 Thankful for the gift i have
 And for the blessings i receive
 cuz i know say na Jehovah hold me even on the worse days nothing go
 fit pull me down and i sure say heaven no fit fail
 me even on the worse days nothing go fit pull me down
 even if na one shirt and one shoe yeah one bag and one
 boot yeah me and my humble self i go dey greatful yeah
 Even if na one shirt and one shoe yeah one bag and one boot yeah
 me and my humble self
 i go dey greatful yeah
 Oh oh oh ohoo oh yeah I've given more than it takes from me
 the more you look yeah the less u see where you been
 dey when i dey h my G plan A don fail e remain plan B yeah
 let it be let it be yeah let it be let it be yeah let it be let it be
 yeah let it be let it be let it be yeah see everyday i dey thank my
 God for blessing thank you for blessing
 and if to say man be God o dem for no sendi me
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:01
Key
7
Tempo
98 BPM

Share

More Songs by Chillz

Similar Songs