Chase

3 views

Lyrics

(Cool Dj Jimmy Jatt) Girl dem are run and chase
 Anytime they see my face
 Sometimes me sef I gatz cooperate (waddup waddup)
 Omo I no complain (boy)
 They must know something about my face (eh)
 Or something about my ways (ow)
 Wey dey make all the girl dem craze (eh)
 When girlie ma move like that (iyoo)
 Dem make me fill my glass (iyoo)
 It's so spectacular iyoo
 And when you waka pass (iyoo)
 And if you are too far (iyoo)
 I carry binoculars (iyoo)
 I gatz to see daddy (iyoo)
 I must to see daddy (iyoo)
 She say make I no worry (iyoo)
 Say she go tell her daddy o (iyoo)
 Say she go add spice and curry o (iyoo)
 Mhhmm haaha (iyoo)
 Wetin happen
 Wetin happen wetin happen
 Notin happen
 Notin happen notin happen
 Girl dem are run and chase (chase)
 Anytime they see my face (face)
 Sometimes me sef I gatz cooperate (cooperate)
 Omo I no complain (complain)
 They must know something about my face (face)
 Or something about my ways (ways eee o)
 Wey dey make all the girl dem craze (craze)
 Omo I no complain (eh)
 So fun gbogbo won pe je kan wole (wole)
 Different different girls wey dey come my way (way)
 Mathematics teacher dem dey (dem dey)
 Nurse and doctors sef dey (sef dey)
 Omo governor dey (dey)
 Omo ambassador dey
 Won ki gbe hippopuray ee
 E gba mi o gbami o (oh)
 Won wa mi o e gba mi o (oh)
 Jimmy Jatt o (eh)
 E gba mi o Bazu (oh)
 Won ko mi je bi garri o
 Bazu gbami o
 Gba mi o gbami o
 Ta loun wa mi o ehhyy
 Gba mi o
 Jimmy Jatt o gba mi o gbami o
 Gba mi o
 Gbami o
 Girl I say me moving very proper
 So dem spin like helicopter treat dem very proper
 So me treat dem like every doctor
 I am no imposter so my time will cost them
 Girl ya eat me I'm like pasta
 Want me to be their sponsor waiting for my answer
 Do you believe in monsters
 Don't make me unleash the monsters
 Is cool when I unleash the dragon
 There's no time
 To no need for wagon
 This stuff cos you weaken your brag on
 Just know that anythin can happen
 There's glow when I know time is flashin
 I got the magic any time they askin
 Energy waggin smoke weed and ashin
 You say burna burn dem like acid ooh na eyea
 Girl dem are run and chase (chase)
 Anytime they see my face (face)
 Sometimes me sef I gatz cooperate (cooperate)
 Omo I no complain (complain)
 They must know something about my face (face)
 Or something about my ways (ways eee o)
 Wey dey make all the girl dem craze (craze)
 Omo I no complain (come on)
 So fun gbogbo won pe je kan wole (wole)
 Different different girls wey dey come my way (way)
 Mathematics teacher dem dey (dem dey)
 Nurse and doctors sef dey (sef dey)
 Omo governor dey (dey)
 Omo ambassador dey
 Won ki gbe hippopuray ee
 E gba mi o gbami o (oh)
 Won wa mi o e gba mi o (oh)
 Jimmy Jatt o (eh)
 E gba mi o Bazu (oh)
 Won ko mi je bi garri o
 Bazu gbami o
 Gba mi o gbami o
 Ta loun wa mi o ehhyy
 Gba mi o
 Jimmy Jatt o gba mi o gbami o
 Gba mi o
 Gbami o
 Once again bringing DJ cool DJ Jimmy Jatt
 Burna Boy and you know we love
 Danny McAuliffe
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:23
Tempo
111 BPM

Share

More Songs by DJ Jimmy Jatt

Similar Songs