Mama Born Dem

3 views

Lyrics

Spiritual
 E ye e yo!
 The Don kolokuzo
 The makaveli
 Number one on the kilamity
 Okobu kene o ah
 Spiritual
 Young wealth
 Lionel Messi, I say na mama born oh
 Born am!
 Barack Obama, I say na mama born oh
 Born am!
 Benedict peter, I say na mama born eh
 Born am!
 Aliko dangote, I say na mama born oh
 Born am!
 Nyesom wike wene mighty, my guy na mama
 am oh.
 Born am!
 Bola tinubo Wey you see, my guy na mama
 born oh.
 Born am!
 Wene mighty ifianyi uba, I say na mama born
 am eh.
 Born am!
 Sokiprikriem Douglas, I say na mama born am oh
 Born am!
 Chris Air Wey you see my guy na mama born am oh.
 Born am!
 So tell me why I no go blow?
 I go blow.
 Why I no go make am,
 So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh
 Oh no no no!
 Anything you want to become for life put am for God hand eh.
 Because God no go fit fail
 E no go fail!
 Cus that's the God I am serving.
 Jesus came dieing minute eh, o Wey!
 Deing minute le ah!
 My guy e Don better for family
 Family family!!
 No matter how the bad Belle jealousy
 Jealousy jealousy!!
 My music go dey halla from naija to overseas
 Oversea oversea!!
 Abobi cool one day say the Hustle go pay.
 Hustle go pay oh, e go pay!
 Everybody them go start to they halla your
 name,
 halla your name, halla your name!
 Reagea Tune!!
 Ah rode boy bounce with your dream, never let the to bring gya dawn, gya dawn.
 Becareful for the people Wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya,
 Lord have mercy.
 Ah me I mash up the place dem no reach,
 Dem ma circle dem fit hate, no level.
 Ajukaru ayomae,
 Ajukuru ayomae ah!
 No matter what dem do Ajukaru ayomay,
 Ajukaru ayomae ah!
 Wene mighty cause melogi, onye nne du
 Wene mighty Na the Eze pitakwa, ngwanu cause melogi,
 Onye ne du!
 Melo Melo Melo gi gi gi!!!!!
 My guy e Don better for family
 Family family!!
 No matter how the bad Belle jealousy
 Jealousy jealousy!!
 My music go dey halla from naija to overseas
 Oversea oversea!!
 Abobi cool one day say the Hustle go pay.
 Hustle go pay oh, e go pay!
 Everybody them go start to they halla your name,
 halla your name, halla your name!
 Weh Jesus batara, when e papa get the house wen enter oh.
 Weh Jesu batara akuwushi all of them go die,
 Weh Jesus batara for your business!
 Weh Jesus batara for career!
 Weh Jesus batara for the Hustle,
 Everything go turn around eh!
 Papa God that bad friend Wey pretend a good friend disgrace am oh,
 Disgrace am oh!
 Papa God that witchcraft Wey pretend a good one kill am oh!
 Papa Kill am oh!
 You do am for Mike obi babalawo no stop am oh,
 e no stop am oh!
 You do am for Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,
 dem no think am oh!
 Baba God as you dey do for me, I say dem no go fit stop am oh.
 My guy e Don better for family
 Family family!!
 No matter how the bad Belle jealousy
 Jealousy jealousy!!
 My music go dey halla from naija to overseas
 Oversea oversea!!
 Abobi cool one day say the Hustle go pay.
 Hustle go pay oh, e go pay!
 Everybody them go start to they halla your name,
 halla your name, halla your name!
 Ah Duncan Mighty Production.
 End...
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:12
Key
8
Tempo
95 BPM

Share

More Songs by Duncan Mighty

Similar Songs