Date Ur Fada

6 views

Lyrics

If you break my heart I go date your fada
 Bony pon dis
 Danny beatz
 The 90's badgyal trend
 See I heard them say, heard them say
 Boy you a player
 You dey score like Messi play like Kaka
 Dribble like Wakaso
 You dey like Barcelona, Real Madrid
 Arsenal, Man U, Chelsea
 I go give you my heart, give you body
 Do anything for you
 Sacrifice my life to be your wife
 I'm gonna be there for you
 But if you break my heart
 I go date your fada
 You gonna be my son
 You go call me your mother
 Say if you break my heart
 I go date your fada
 You gonna be my son
 You go call me your mother
 Aww kofi eh
 Ecoute moi kofi eh
 Aww kofi eh
 Se me kasa ah tie me eh
 Mi lovi eh
 Mi dientse mi lovi eh
 Mi lovi eh
 Se mi kasa ah tie me eh, tie me eh
 See the love I have for you
 The love I have for you
 See the love I have for you
 It's for nobody else but you
 Bakasi you know sey I get am o
 Bobby stand you know sey I own am o
 And no style dey wey I no sabi do am o
 Me I no like Versace
 And I no like designer
 Me I no like Ferrari
 And I no like Bugatti
 I go give you my heart, give you body
 Do anything for you
 Sacrifice my life to be your wife
 I'm gonna be there for you
 But if you break my heart
 I go date your fada
 You gonna be my son
 You go call me your mother
 Say if you break my heart
 I go date your fada
 You gonna be my son
 You go call me your mother
 Aww kofi eh
 Ecoute moi kofi eh
 Aww kofi eh
 Se me kasa ah tie me eh
 Mi lovi eh
 Mi dientse mi lovi eh
 Mi lovi eh
 Se mi kasa ah tie me eh, tie me eh
 Skeleba skekeleba
 Skekelekele skeskeleba
 Skeleba skekeleba
 Skekelekele skeskeleba
 Bakasi, you know sey I get am o
 Bobbie stand, you know sey I own am o
 And no style dey wey I no sabi do am o
 Me I no like Versace
 And I no dey designer
 Me I no like Ferrari
 And I no like Bugatti
 Aww kofi eh
 Ecoute moi kofi eh
 Aww kofi eh
 Se me kasa ah tie me eh
 Mi lovi eh
 Mi dientse mi lovi eh
 Mi lovi eh
 Se mi kasa ah tie me eh, tie me eh
 Skeleba skekeleba
 Skekelekele skeskeleba
 Skeleba skekeleba
 Skekelekele skeskeleba
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:35
Key
2
Tempo
105 BPM

Share

More Songs by Ebony

Albums by Ebony

Similar Songs