Kulu Down
3
views
Lyrics
Rhythm for your soul Henrisoul No matter how the problem big ooo E no fit big pass God ooo No matter how the mountain tall ooo E no fit tall pass heaven No matter how the kasala long ooo E no fit long pass limpo Limpopo Better rest God is in control If the matter worse oooo Na to praise o Worry no go solve am If the matter bad di di bad bad bad Na to dance ooo Worry no go change If the matter too strong ooo Na to praise ooo Worry no go solve am If you done hit rock bottom Na to dance oooo Worry no go change am Oya kulu kulu kulu kulu down Tell your brother make e Kulu kulu kulu kulu down Everybody make e Kulu kulu kulu kulu down Say make dem Kulu kulu kulu kulu down ooo Worry no go solve am Peace of mind Joy in life Satisfaction You need that peace of mind Joy in life Satisfaction In due time You will be living la vida loca Spending dollar Life na chop I chop ooo Omo emi lo kan If the matter worse oooo Na to praise oooo Worry no go solve am If the matter bad di di bad bad bad Na to dance ooo Worry no go change If the matter too strong ooo Na to praise ooo Worry no go solve am If you done hit rock bottom Na to dance oooo Worry no go change am Oya kulu kulu kulu kulu down Tell your brother make e Kulu kulu kulu kulu down Everybody make e Kulu kulu kulu kulu down Say make dem Kulu kulu kulu kulu down ooo Oya kulu kulu kulu kulu down Worry no go solve am Tell your brother make e Kulu kulu kulu kulu down Worry no go change am Everybody make e Kulu kulu kulu kulu down Worry no go solve am Say make dem Kulu kulu kulu kulu down ooo Na to dance o Worry no go change am
Audio Features
Song Details
- Duration
- 02:37
- Key
- 2
- Tempo
- 102 BPM