Sunshine

6 views

Lyrics

Ooh, you go fear when you bend it, baby (bend it, baby)
 The way wey you bend it (bend it, baby)
 Woah-woah-woah, oh mama, oah-oah-oah
 Oh, woah-woah-woah-woah
 Oh no, no-no-no-oh, yeah, yeah
 See my baby sunshine
 See my baby sunshine
 See my baby sunshine, oh-oh
 Oh-oh, oh-oh
 See my baby sunshine
 Wey she do me sublime, oh
 See my baby sunshine, oh-oh
 My girl o (no oh)
 Big bad girl, oh (no oh, yeah)
 Dem no ready, oh
 Don't nobody else compare, no (no oh)
 Mi o she re o (oh no)
 Gyalie, I'm ready oh
 When I get one knee for you
 You'll be screaming, "Let's get married", oh no (baby)
 Ma pa mi baby
 You lil' crazy but I like you baby
 Put it on me with no warning, baby, oh-oh
 I need it, oh-oh
 I dey gum body to your mind, oh (mind oh)
 I be steady calling your behind, oh
 Melanin so fine oh, no-no
 See my baby sunshine
 See my baby sunshine
 See my baby sunshine, oh-oh
 Oh-oh, oh-oh
 See my baby sunshine
 Wey she do me sublime, oh
 See my baby sunshine, oh-oh
 I wonder
 I wonder, I wonder, I wonder
 Body figure eight, issa wonder
 I no fit to talk, I surrender oh
 Surrender, oh baby
 In rain I go cover you
 If they throw you shade, I go cover you
 Even through the pain, I go cover you
 Yeah, yeah, I'm all over you, babe
 We having a private party
 Only me and you invited
 If you good we can both get naughty
 Everything you do is hypnotic
 Yeah, yeah, yeah
 Missing you finally
 And I got you here with me, yo oh-oh
 I'm all over you
 See my baby sunshine (sunshine)
 See my baby sunshine (sunshine)
 See my baby sunshine, oh-oh
 Oh-oh, oh-oh
 See my baby sunshine (sunshine)
 Wey she do me sublime, oh (sublime)
 See my baby sunshine, oh-oh
 Sexy-sexy whine (sexy-sexy whine)
 Baby take your time (baby take your time)
 Baby no be lie (baby no be lie, oh-ooh)
 International (international)
 Gyal you critical (gyal you critical)
 So original (so original, oh)
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:50
Key
10
Tempo
103 BPM

Share

More Songs by Maleek Berry

Albums by Maleek Berry

Similar Songs