Ayekoo

3 views

Lyrics

Aaba (Wi-,Wi-)
 Aaba, Nerox, hey-eish, kɛkɛ
 (Willisbeatz) eh
 Who wey born you, baby?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your mama say, ("Ayekoo")
 Who wey born you, baby, eh?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your mama say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your mama say, ("Ayekoo"), eh
 Ayekoo, ayekoo, tell your papa say, ("Ayekoo"), eh
 Asew, m'asew, na your daughter I want to marry, eh
 See her beauty, mafe n'ade dɛɛdɛ, I want to carry, eh
 I dey want to take am (today), tell me how much (me I go pay)
 Call your friends and your family, all are invited
 I swear, today na today, eh
 Skelewu, na sɛ 'manya' wo deaa na anka mawu
 If you leave me, then Korle-Bu
 Tell your mama and your papa say, "Ayekoo"
 Eh, skelewu, ɔdɔ, manya' wo deaa na anka mawu
 If you leave me, then Korle-Bu
 Tell your mama and your papa say, "Ayekoo"
 Who wey born you, baby?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your mama say, ("Ayekoo")
 Who wey born you, baby, eh?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your mama say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your mama say, ("Ayekoo"), eh
 Ayekoo, ayekoo, tell your papa say, ("Ayekoo"), hey
 My baby, my baby, I want you to know that
 Na you I dey want oh, eh
 All over the world oh, na you are the juice oh
 For better, for worse, oh, eh
 Haaba, you're my fantasy
 You dey give me energy, eh
 You're my medicine, I go carry you go New Jersey
 Make we dance, today be today, yeah (today be today)
 To the dancing floor, today be your day, yeah (today be your day)
 Eh, skelewu, ɔdɔ, manya' wo deaa na anka mawu
 If you leave me, then Korle-Bu
 Tell your mama and your papa say, "Ayekoo"
 Who wey born you, baby?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your mama say, ("Ayekoo")
 Who wey born you, baby, eh?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your mama say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ayekoo, ayekoo, tell your mama say, ("Ayekoo"), eh
 Ayekoo, ayekoo, tell your papa say, ("Ayekoo")
 Who wey born you, baby?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your mama say, ("Ayekoo")
 Who wey born you, baby, eh?
 Who wey born you, Maame?
 Who wey born you, ɔdɔ ei, eh?
 Tell your papa say, ("Ayekoo")
 Ah, fa ma wɔn, fa ma wɔn, googo
 Ah, fa ma wɔn, fa ma wɔn, gaaga (ayekoo)
 Ah, fa ma wɔn, fa ma wɔn, googo
 Ah, fa ma wɔn, fa ma wɔn, gaaga (ayekoo)
 (Ah, fa ma) eh (wɔn, fa ma wɔn) skelewu, (googo)
 Manya wo deaa (fa ma wɔn, fa ma wɔn) na anka mawu (ayekoo)
 (Ah, fa ma wɔn, fa ma wɔn, googo) skelewu
 Fa ma wɔn, fa ma wɔn (ayekoo)
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:27
Key
10
Tempo
118 BPM

Share

More Songs by Nero X

Albums by Nero X

Similar Songs