A Star

6 views

Lyrics

Ooooh ooh
 
 Yeah yeah yeah
 Hmmm
 Lalala la lalala
 Lalala la lalalala
 Lalala la lalala
 I sabi dey sing with sweet voice
 My song dey make people dey rejoice
 My broda sabi how to make noise
 Stand up comedian na him career of choice
 My neighbor sabi how to dance (dance)
 If you watch im performance you must clap your hands (hands)
 Another one sabi football (wow)
 We dey tell am say one day you go make us proud
 God give you something wey dey make you special
 And many things wey go need your attention
 So, no hide yourself again
 Because I know that God has made you a star
 (A star, a star, a star) Ooh oh oh
 (A star, a star, a star) Broda believe say eh
 (A star, a star, a star) Broda believe say you be star
 (A star, a star, a star) God has made you
 (A star, a star, a star) Made you a star
 (A star, a star, a star) Sista believe say you be star
 If na only to sweep ground you sabi
 E no mean say na there your life go reach
 And if you look yourself deep you go see
 Say you fit open company wey dey clean the streets
 Bros e no matter wetin you sabi do
 Another person get the thing wey im sabi too
 So swallow your pride and get to work
 Open your ears make you hear wetin my song dey talk
 God give you something wey dey make you special
 And na for good no dey use am for evil
 So no hide yourself again
 Now that you know that God has made you a star
 (A star, a star, a star) Aaah aaah ah
 (A star, a star, a star) you're a star
 (A star, a star, a star) yeah yeah
 Broda believe say you be star
 You're a star
 (A star, a star, a star) God has made you to be
 (A star, a star, a star) made you to be a star
 (A star, a star, a star) sista believe say you be star
 No let am hard you to believe (A star, a star, a star)
 Woo wooo (A star, a star, a star) a star
 (A star, a star, a star) sista believe say you be star
 I no dey try to be like another person
 I only try to maximize my own potential
 Wetin I get no be for competition
 God give some five some two and to some He gave one
 Lalala la lalala
 Lalala la lalalala
 Whoever you are
 Know that God has made you a star
 (A star, a star, a star) oh oh (a star, a star, a star)
 (A star, a star, a star) broda believe say you be star
 (A star, a star, a star) whether na hair you sabi do
 (A star, a star, a star) whether na food you sabi cook
 (A star, a star, a star) no be for evil na for good
 (A star, a star, a star) whether na book you sabi write
 (A star, a star, a star) whether na boxing you dey fight
 (A star, a star, a star) broda believe say you be star
 (A star, a star, a star) whether na kpako you know
 (A star, a star, a star) whether na kettle you for know
 (A star, a star, a star) sista believe say you be star
 (A star, a star, a star)
 (A star, a star, a star) just believe
 (A star, a star, a star) broda believe say you be star
 Lalala la lalala
 Lalala la lalalala
 Lalala la lalala
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:02
Key
1
Tempo
84 BPM

Share

More Songs by Nosa

Similar Songs