Almost There

3 views

Lyrics

I can feel it
 Shout out my mama for loving the boy
 I see you pray for the boy
 I enter Jesu you ain't losing the boy
 Very soon you go chop from the boy
 Life na too gimme many option NO
 Me either hustle or me go broke
 That's why me dey pray for His mercy me pray for His grace
 Laye me i cannot form boss
 Mama i will get you this and get you that
 Park a few lambo in your back garage
 And when you step issa entourage
 But now it's just a prophecy
 I am almost there
 Don't you give up now on me
 I am almost there
 Mummy mi ema gbadun mi
 I am almost there
 Don't you give up now on me
 I am almost there
 File funmi Reengy loun burst
 Kinto gbo gbogbo yin i dey hear my God first
 Park all the jargons me i cannot give up
 No dey rest no dey chill till dem open that door
 Let the clock do its job me i just dey go
 Mawo oju ago alaye we just dey go
 Eyes on my business i dont know if you dey sell
 But i dey pray for you i dey hope say you dey sell
 I put my mind on it put my hands to it
 Gbogbo awon ti won sope we cannot do it
 When God stepped in He put His grace on me
 Nisin oti sure die get prepared for me
 Omo na gradual movement steadily me getting there o
 Me i no fit kill myself untop anything o
 Where me started from no be the place i dey today o
 Oni le demo demo ola adara
 I am almost there
 Don't you give up now on me
 I am almost there
 Mummy mi ema gbadun mi
 I am almost there
 Don't you give up now on me
 I am almost there
 I came from the worst not from better
 Make you sit down make you relax
 Came from the worst not from better
 Make you sit down make you relax
 I am almost there
 I am almost there
 I am almost there
 I am almost there
 Di'e loku
 Di'e loku
 Di'e Di'e
 Di'e Di'e
 Di'e Di'e
 Di'e loku
 Di'e loku
 Di'e Di'e
 Di'e loku
 Di'e loku
 Di'e Di'e
 Di'e loku
 Di'e loku
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:34
Key
9
Tempo
92 BPM

Share

More Songs by Oba Reengy

Albums by Oba Reengy

Similar Songs