Unconditionally (feat. Peruzzi)

4 views

Lyrics

I've been tryin' to let you know (you know)
 That, girl I gat you so
 Put it on cruise control (bae)
 My heart go poh poh, poh poh-di po-di po (ayy)
 Waitin' for you to show
 Make I no lose control, baby
 I don't need lighter, girl your body blaze
 Honey, unconditionally you high me (high me)
 Your body fire, your body blaze (your body fire, your body bla-a-ze)
 Honey, unconditionally you high me (honey)
 Yeah
 Can't wait to see you again
 When you are not around
 My heart go dey ache, e go dey pain
 I don finish Ibuprofen
 Every pharmacy for my area don sabi my name
 I don tire to dey complain
 My doctor no wan see me anymore
 He thinks that I am insane
 NaijaBet chop my money
 I no even feel anythin', omo shame no dey
 Na you wey dey occupy my mind
 I no understand
 But na you get the under wey I stand
 He con be like say I dey mad
 People come dey look me like Kanye when he dey wear MAGA hat (yeah)
 You keep makin' me better
 That's why I would never
 Try to replace with another
 I'd always be a shot gun
 Ride to the end with you
 'Til the wheels fall off
 I know that I made a couple of (couple of)
 Decisions that I'm not proud of
 So, I know I had to buckle up
 Man money doubled up (doubled up)
 You are more concerned about all of that feelings that you bottled up
 Don't wanna fuck it up (yeah)
 'Cause what we gat is so beautiful
 Girl, I have been there done it all
 I don't want non or from (non or from)
 None of these girls mehn
 Girl, na you go always be my number one
 I've been tryin' to let you know ('ou know)
 That, girl I gat you so
 Put it on cruise control (bae)
 My heart go poh poh, poh poh-di po-di po (ayy)
 Waitin' for you to show
 Make I no lose control, baby
 I don't need lighter, girl your body blaze
 Honey, unconditionally you high me (high me)
 Your body fire, your body blaze (your body fire, your body bla-a-ze)
 Honey, unconditionally you high me (honey)
 See, what we gat good and I don't wanna blow that
 Been in your corner and I never sold out
 I'm sick of games and I don't wanna go back
 Affection and love, I will be givin' you all that
 Obstacles, hard times and problems are always gonna come
 But we'd rise above them
 If money issue, come I would be here to solve them
 Everythin' I own in my life, you own them
 Yo, mi casa su casa
 King in the jungle Lion, Mufasa
 Anytime you call you know say I go answer
 The love that I gat for you, is colossal
 Fly go Hawaii to to turn up
 Go Chicago for spa
 Breakfast in L.A
 I hate paparazzi but I love to dey beach
 So, if you wan chill we go fly to Mol Beach
 Lavida local, na we dey ball
 We go shop 'til your feet can move no more
 You know ballin' is a lifestyle
 But we no like to buga anybody we for close the store
 Oya, j'aye ori e si mi lorun
 Chop the life of your head on my neck, Olohun
 Them May Weather no do pass like these
 He pain dem 'cause dem no fly like these
 I've been tryin' to let you know (you know)
 That, girl I gat you so
 Put it on cruise control (bae)
 My heart go poh poh, poh poh-di po-di po (ayy)
 Waitin' for you to show
 Make I no lose control, baby
 I don't need lighter, girl your body blaze
 Honey, unconditionally you high me (high me)
 Your body fire, your body blaze (your body fire, your body bla-a-ze)
 Honey, unconditionally you high me (honey)
 V-V-V Sticks
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:24
Key
10
Tempo
106 BPM

Share

More Songs by Olamide'

Similar Songs