Body and Soul

3 views

Lyrics

Yea Yea
 Oh Oh Oh Oh
 I love your body and soul
 Yea yea oh oh
 Yea yea yea yea oh
 Oh oh oh oh...
 I love your body and soul
 What is good for the goose is good for the gander
 Baby let me know
 If anything us wrong let me put dem in order
 Each and everywhere I go
 Sexy ladi dem a dance to my song and my melody
 Shawty take a ride with me
 Lemme give you all the things you need
 Aye, aye...
 I love the way the girls them love me and give me everything to satisfy me
 I love the way the girls them mag up for me some dey kiss and caress me
 Owo ti de, each and everyday I dey celebrate
 If I make small money I go troway
 Troway o, eh
 No limit, I'm making hit pon the hit
 Giving dancehall the hit
 I'm so legit, I no dey down grade
 Eruku yapa leyin gbogbo won cooperate o
 Mo se ba awon omo Alatika
 Te ba bawon sowo po, ema ni lati ja
 Eh, igboro o feyin
 Owo epo lomo araye la
 Wait a minute, mase mego lewon lere
 Toba se were funrawon loma sare wole
 Awon to pariwo toribo awon ti mere
 Oritse femi moti gbe rere
 Yea
 For industry now, na my music dey cause gobe o
 Gobe o
 Yea yea...
 I love your body and soul
 What is good for the goose is good for the gander
 Baby let me know
 If anything us wrong let me put dem in order
 Each and everywhere I go
 Sexy ladi dem a dance to my songs and my melody
 Shawty take a ride with me
 Lemme give you all the things you need
 Aye, aye...
 Give it to me now ye ma gbemi sare
 Alimoh omo bankole,
 I got this special feeling now
 Shey you gonna be mine girl
 Oya dj turn it up
 Shawty go down low
 Let the music fill your body and soul
 Dj turn it up
 Shawty go down low
 Eh oh yea
 I'm heading to the top fighting for my destiny
 Along the lane na so a me face some enemies
 Eni tani ko feni loju, olo fata senu
 Ole ole segbe won, owo epo lawa na
 I love the way the girls dem love me and give me everything to satisfy me
 I love the way the girls dem mag up for me some dey kiss and caress me
 Something dey, each and everyday I dey celebrate
 If I make small money I go troway
 Troway o, eh
 No limit, im making hit pon the hit
 Giving Dancehall the hit
 I'm so legit, I no dey down grade
 Eruku lapa leyin gbogbo won cooperate o
 Mo se ba awon omo Alatika
 Te ba bawon sowo po, ema ni lati ja
 Ye, igboro o feyin
 Owo epo lomo araye la
 Wait a minute, mase mego lewon lere
 Toba se were funrawon loma sare wole
 Awon to pariwo toribo awon ti mere
 Oritse femi moti gbe rere
 For industry now, na my music dey cause gobe o
 Gobe o
 Yea yea...
 I love your body and soul
 What is good for the goose is good for the gander
 Baby let me know
 If anything us wrong let me put dem in order
 Each and everywhere I go
 Sexy ladi dem a dance to my songs and my melody
 Shawty take a ride with me
 Lemme give you all the things you need
 Lala femo lala, lala lala femo lala
 Lala femo lala, lala lala femo lala
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:42
Tempo
104 BPM

Share

More Songs by Oritse Femi

Albums by Oritse Femi

Similar Songs