Ozumba Mbadiwe - Remix

6 views

Lyrics

P-
 ♪
 I no dey move that way
 Don't make me move that way
 Me, I no wan sleep for highway
 'Fore you cross, gaz look your sideways
 Me, I no come Lagos for child's play
 So I hear say dem dey find me
 (Won wa mi, wo ni won wa mi)
 For the long time I've been silent
 (Won wa mi, wo ni won wa mi)
 I dey run am, I be Sterling
 But dey think say I'm in hiding
 'Cause dey don't know how to find me
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 Coming to you
 ♪
 Coming to you
 ♪
 Won I'oIowo Io n s'ore olowo
 One milli for my head oh (ewe)
 You better follow who know road
 Since 2019 when I don blow
 I've been on a roll, if you don't know
 And I no get time for your convo
 'Cause na monеy I dey find (na money I dey find)
 E no еasy for Lagos
 Do me a favour, pay me on time (eh eh eh)
 If I owe you a favour, make you no vex
 If you see me online (eh eh eh)
 Woni won wa mi, wetin concern me?
 I'm in San Francisco jamming
 Sho'ngbo mi?
 Oya, oya, oya send me my money
 Oya, oya, oya wire my raba
 Owo Io Ie gbe mi wa Ie
 Owo Io Ie gbe me wa Ie
 And in case the money enter
 I go dey Oriental
 For Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 Coming to You
 
 Giddem
 ♪
 Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 I'll be on Ozumba Mbadiwe
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:31
Key
8
Tempo
110 BPM

Share

More Songs by Reekado Banks

Albums by Reekado Banks

Similar Songs