Naija Baby - Azonto Remix

3 views

Lyrics

It's Ruff and Smooth
 Ei famame, s3 3hia me a famame (aoh, aoh)
 Ei famame, s3 3hia me a famame (aoh, aoh)
 Eh eh eh eh (ei famame, s3 3hia me a famame)
 Eh-e-eh, see (ei famame, s3 3hia me a famame)
 If you come from Ghana, let me see your hands up
 If you from Nigeria let me see your hands up
 Whether you from S.A or East Africa
 If you from Liberia, we are one people
 In December, I went to Nigeria
 To see my friend oh, e name na Dbanj oh
 On my way oh, I saw this fine girl oh
 As I look am my temperature start dey ri-ri-rise
 So I say hello bra bra bra ma yenkasa sa sa
 Wo fri benefa fa
 She said "Oh boy I can't hear what you're saying"
 Shebi you from Ghana, be my lover
 Can you be my wify eh
 You be the sugar for my koko oh oh
 You be the lighter for my bobo oh oh
 The lucky numbers for my lotto oh oh
 Can you be my wife
 So naija baby give me your number
 Give me your number so that I go halla (halla oh)
 I wanna show you to my mama
 Let's go to Ghana, so sey we go hammer (hammer eei)
 So naija baby give me your number
 Give me your number so that I go halla (halla oh)
 I wanna show you to my mama
 Let's go to Ghana, so sey we go hammer (hammer eei)
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 Kaywa e don happen
 Chale e don happen
 Kaywa e don happen
 Chale e don happen
 Kaywa e don happen
 Chale e don happen
 Kaywa e don happen
 Chale e don happen
 See the shawty wey dey go
 See that body wey dey show
 She dey make I loose control
 Baby, why why why?
 She dey make I go gaga
 She dey make boys head scatter
 She turning back in the matter
 You go wound me ooh
 This girl is serious
 Her body is so dangerous
 She is so marvellous, you go kill me oh
 I said "Hello", she said "Hi"
 What's your name, she said "Oh why"
 I said "Eei"
 She said "Hmm"
 You don't know me Ruff and Smooth
 E no dey matter where you from
 No dey care where you born
 All I know is I'm in love
 So give your number make I call
 So naija baby give me your number
 Give me your number so that I go halla (halla oh)
 I wanna show you to my mama
 Let's go to Ghana, so sey we go hammer (hammer eei)
 So naija baby give me your number
 Give me your number so that I go halla (halla oh)
 I wanna show you to my mama
 Let's go to Ghana, so sey we go hammer (hammer eei)
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 £y£ wo dea e e eye wodea deei
 £y£ wo dea m'akoma nyina wo woh
 Ei famame (aoh)
 S3 3hia me a famame (aah)
 Ei famame (aoh)
 S3 3hia me a famame (aah)
 Ei famame (aoh)
 S3 3hia me a famame (aah)
 Ei famame (aoh)
 S3 3hia me a famame (aah)
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:38
Key
7
Tempo
130 BPM

Share

More Songs by Ruff-N-Smooth

Similar Songs