Legend

6 views

Lyrics

Classic!!
 Skabadu Skeybeydum
 Skaradum Skowodum (repeats...)
 Hey mister
 Anytime you see me when you see me
 When I pull up in the Bentley
 Know say I be Legend (Legend)
 Legend (Legend) Legend (Faaji) Legend
 I say make you forgive me, make you free me
 If I bring your girlfriend to the party
 I be legend (legend) Legend, (Legend)
 Legend (Faaji) Legend
 Dum yah dum heh (Adun o dun a dun o dun)
 Dum yah dum heh (Adun o dun a dun o dun)
 Dum yah dum heh (mo different o)
 What's a boy to a Legend?
 Fake friends we no get them
 Came through with my brethren
 Awon boys ti di Legend
 Awon boys took up popping
 sh*t's changed, now we locked in
 So far this is nothing
 The show time we been plotting
 The lolly sef be on road
 Bad b*tch chilling and they say they wan roll
 Guys wey dey illest for a minute don code
 When you just dey call em if you know you wan show
 Tell them I'm a Legend (Legend)
 Legend (Legend) Legend (Faaji)
 Make nobody follow me drag am
 Any to ba ti gbo mi grab am
 Legend (Legend) Legend (Legend)
 Legend (Faaji)
 Make nobody follow me drag am
 Any to ba ti gbo mi grab am
 Hey mister, anytime you see me
 When you see me
 When I pull up in the Bentley
 Know say I be Legend (Legend)
 Legend, (Legend) Legend (Faaji) Legend
 I say make you forgive me
 Make you free me
 If I bring your girlfriend to the party
 I be legend (legend) Legend (Legend)
 Legend (Faaji) Legend
 Dopey man.Hashtag illest
 Mantra, Murder every rasclat rhythm
 Legendary, that's just how man's feeling
 If you on the same wave, tell the DJ, Deal it!
 How far, how your side dey?
 Normal chics with them hips, je ka jaye
 She ask 'Do you always think with your privates
 Or do you say sexual?'
 No ma ma'am, hey
 Who holds you down like Angus
 All those who snap and
 Make your fav rapper be John Doe?
 Ghost, ask around about our flows
 When you see me in the street
 Better act like y'all know that am a
 I'm a Legend (legend) Legend (Legend)
 Legend (Faaji) Legend
 Make nobody follow me drag am
 Any to ba ti gbo mi grab am
 Legend (Legend) Legend (Legend)
 Legend (Faaji) Make nobody follow me drag am
 Any to ba ti gbo mi grab am
 Skabadu Skeybeydum
 Skaradum Skowodum (repeats...)

Audio Features

Song Details

Duration
03:46
Key
6
Tempo
103 BPM

Share

More Songs by Show Dem Camp

Albums by Show Dem Camp

Similar Songs