I Am For Real

7 views

Lyrics

Everytime I wake up na ur face I wan dey see without make up
 Abeg make we no break up
 Cause I no fit stand to see u take off
 I like the way u move
 I've never seen anything better than you, yeah
 U gat me in the mood na ur bottom dey make me feel good, yeah
 Ibidi bidi badiday
 Na ur love I wan dey feel everyday
 Ibidi bidi badiday
 Na ur body I wan touch everyday
 Ibidi bidi badiday
 I dey thank God say u come my way
 Ibidi bidi badiday
 Na ur face I wan dey see everyday
 Oh oh oh oh
 Oh oh oh oh
 I am for real yeah
 O baby I am for real
 For your loving girl I am for real yeah
 I hope say u know the deal
 Oh my baby, baby I am for real yeah
 O baby I am for real
 For your loving girl I am for real yeah
 I hope say u know the deal
 Oh my baby, baby I am for real yeah
 I promise you good loving
 I go be Batman you go be Robin hey hey
 Everyday we be balling
 None of these haters fit tell me nothing
 Look them as them line up yeaay
 Them nor want make we turn up yeaay
 From sun down to sun up
 Them dey find ways wey them go divide us yeaay
 Ibidi bidi badiday
 Na your love I wan dey feel everyday
 Ibidi bidi badiday
 Na your body I wan touch everyday, yah
 Ibidi bidi badiday
 I dey thank God say u come my way
 Ibidi bidi badiday
 Na your face I wan dey see everyday... yah
 I am for real
 Oh oh oh oh... ye
 Oh oh oh oh
 I am for real yeah
 O baby I am for real
 For your loving girl I am for real yeah
 I hope say u know the deal
 Oh my baby, baby I am for real yeah
 O baby I am for real yeah
 For your loving girl I am for real yeah
 I hope say u know the deal
 Oh my baby, baby I am for real yeah
 Oh oh oh oh... yea... I am for real yeah
 Oh oh oh oh... I am for real yeah
 Idibi bidi badiday
 Na your love I wan dey feel everyday
 Ibidi bidi badiday
 Na ur body I wan touch everyday... yeah
 Ibidi bidi badiday
 I dey thank God say u come my way
 Ibidi bidi badiday
 Na ur face I wan... I am for real yeah
 O baby I am for real
 For your loving girl I am for real yeah
 I hope say u know the deal
 Oh my baby, baby I am for real yeah
 O baby I am for real
 For your loving girl I am for real yeah
 I hope say u know the deal
 Oh my baby, baby I am for real yeah
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:27
Key
6
Tempo
103 BPM

Share

More Songs by Skales

Albums by Skales

Similar Songs