Oluchi (feat. Flavour)

3 views

Lyrics

No be say she give me the jazz
 No be say she take my name to babalawo house
 Aiiii
 Me sef i dey wonder why
 Why e be say na your name i dey sing everyday for my song
 Girl na uuuu
 U dey make my bele cool ioyolololo
 Oluchi Oli baybie ololo
 U dey make my head sweel olololo
 So
 Girl u believe me when i say
 Na u dey for my brain e yoo
 Ah no dey fit sleep everyday
 Girl i no dey concentrate eeyyaaa
 Aaaa yaaaa
 Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
 Aaaa yaaaa
 Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
 Girl i'm here to stay
 I no go thief ur heart and runaway
 I'll never go astray
 I'll stay with u from now till the day that i feel hyraa
 Girl u be the one wey i go carry carry
 Go show my mama u i go marry marry
 Ochigi na me obim sari sari
 Ololololo eeyyaa
 Girl u believe me when i say
 Na u dey for my brain e yoo
 Ah no dey fit sleep everyday
 Girl i no dey concentrate eeyyaa
 Aaaa yaaaa
 Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
 Aaaa yaaaa
 Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
 Anytime i think about ur beauty oluchi
 Ema na ife ne mem oooo
 Anytime i think about ur waist oluchi
 Ema na ife ne mem dikwa egu nu
 Sometimes i ask myself how i fall in love with u
 Solidstar a wonla nmee
 Eya
 Girl u believe me when i say
 Na u dey for my brain e yoo
 Ah no dey fit sleep everyday
 Girl i no dey concentrate eeyyaaa
 Aaaa yaaaa
 Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
 Aaaa yaaaa
 Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa
 Me be de kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Se ye se ye
 Kuwe eyaaa
 Me be de kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Se ye se ye
 Kuwe
 Se ye se ye
 Kuwe
 Me be de kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Se ye se ye
 Omo te me omo te me
 Me be de kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Kiri nor kiri nor
 Kuwe
 Se ye se ye
 Se ye se ye
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:48
Key
1
Tempo
197 BPM

Share

More Songs by Solidstar

Albums by Solidstar

Similar Songs