Secret Agent

6 views

Lyrics

From the east, from the west
 From the south to the north
 Ah, na the same people
 I say, "From the south, from the north
 From the west to the east
 Na the same people"
 
 This people wey I wanna talk about
 Them go dey pretend say dem be your friends
 (Check you out)
 You dey eat with them, you dey walk with them
 You dey eat with them, you dey walk with them
 You dey do everything together (check you out)
 
 Before I know
 I dey look my back, eh-eh
 I see say them dey yanga for their hands
 That guy, don't stab me oo
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 ♪
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 Secret agent o (see your life)
 Ahn, na hin I dey call this people (see your life)
 (Check you out)
 Secret agent o (see your life)
 Na them be of them (see your life)
 Secret agent o (see your life)
 Na hin we dey call them (see your life)
 Secret agent o (see your life)
 Ehn, na hin we dey call them
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 (Ẹnu wọn l'ọfà, ẹnu wọn loje)
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 (Ẹnu wọn l'ọfà, ẹnu wọn loje)
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 ♪
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 ♪
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ
 (Awa o b'ẹlẹnu méjì ṣeré mọ)
 ♪
 (Secret agent)
 ♪
 (Secret agent o)
 (Secret agent)
 

Audio Features

Song Details

Duration
05:20
Key
10
Tempo
120 BPM

Share

More Songs by Tony Allen

Albums by Tony Allen

Similar Songs