Be My Friend

5 views

Lyrics

Yeah
 Come sing it for me Mama
 ♪
 Sing it for me darling
 SIng it for me Love
 You're growing old
 I'm right here waiting for you mummy
 Once upon a time
 Back adays in the hood
 I sabi this little girl
 SHe looks so good
 She dey cool
 She used to smile lika baby boo
 I know she wanna be my friend right?
 Its all good
 The biggest little thing is to smile on me
 Freaking get the feeling say she wan come close to me
 Nothing wey i go do wey no go dey funny to her
 I sure say if i mess, e go smell like perf. to her
 Am a boy, u a girl... u wanna be my friend
 She sabi me say me abi Thug but she still wan blend
 Now the one i am talking about
 I aint talking crazy
 Thats why u see ur Men like Dagrin talking
 You heard me
 I know what you want
 Just come close mummy
 I dey read your mind
 I know u wanna get hooked mummy
 We get the same personality wey the same mummy
 Yeah... I wanna cruss around the world
 How u love it mummy?
 ♪
 I know say the girl gat strange feelings for me mummy
 She wan relate me but she no fit alert me
 Na him me i move close to her so we can know better
 Na d matter
 Girl i wanna know your name
 I say ma name na Jeniffer but dey call me Jilo
 I say my own name na Paul but dey call me Paulo
 I admire you baby girl
 You're a fine Caro
 This girl smile... She come welcome my Parol
 SHe say she sabi me well well
 You mean from the hood?
 She say i don forget say we attend the same school
 She say she still remember that time i too rude
 I no cool... I dey always break the school rule
 She say by that time she was one of ma Senior
 I come dey ask am say who be the Junior?
 She say na me
 Ok. Forget about that opinion
 Keep your eyes on me I am a young Millionaire
 Ayam a boy and you are a girl
 Do you wanto be my friend
 Na so me and this girl we start parol
 She used to express her feelings to me so full
 We eat so full
 We Yell so less
 We soul mate
 We listen to soul music
 She take me home make i sabi her dad, her mum
 Na dis girl name dey ring for my hairdrum
 She give me love, She know i want am
 She used to tell me... Dagrin men: Youre of the bomb
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:56
Key
7
Tempo
172 BPM

Share

More Songs by Dagrin

Similar Songs