Open and Close

3 views

Lyrics

The truth of the matter is In life
 When one door closes, Another one opens
 That's how life is Close open
 Close open
 Oh yeah
 Oh yeah
 Oh yeah, yeah
 Dr, Dr SID
 Give them open and close
 Give them Give them open and close
 Give them open and close
 Give them Give them open and close
 Give them open and close
 Give them Give them open and close
 Give them open and close
 Give them Give them open and close
 For where bum bum dey
 You be number one with the bum bum bae
 Everyday on the gram girl you just dey slay
 Wetin you want baby I go pay
 With no delay
 Ifeoma
 The way you make your body move
 The way you make your body move
 You be controller
 No body photocopy you
 No body photocopy you
 Original like genesis (Genesis)
 Girl I don dey manya from the genesis (Genesis o)
 Can we be friends not enemies (Enemies)
 I pray for you no nemesis (Nemesis o)
 Ifeoma
 The way you make your body move
 The way you make your body move
 You be controller
 No body photocopy you
 No body photocopy you
 Anytime you give dem open and close
 Give them Give them open and close (Bubble)
 Give them open and close
 Give them Give them open and close (Shake it o)
 Give them open and close
 Give them Give them open and close (Go down now)
 Give them open and close
 Give them Give them open and close
 When waka pass na trouble
 Who dey complain give dem double
 Girl on this side we dey bubble
 You be pepper dem gang
 Dem go humble
 Tell me where you dey go so
 Every time you pass na go slow
 Baby no time for e don do
 You be pepper dem gang
 Dem go humble
 Original like genesis (Genesis)
 Girl I don dey manya from the genesis (Genesis o)
 Can we be friends not enemies (Enemies)
 I pray for you no nemesis (Nemesis o)
 Ifeoma
 The way you make your body move
 The way you make your body move
 You be controller
 No body photocopy you
 No body photocopy you
 Anytime you give dem open and close
 Give them Give them open and close (Bubble)
 Give them open and close
 Give them Give them open and close (Shake it o)
 Give them open and close
 Give them give them open and close (Go down now)
 Give them open and close
 Give them give them open and close
 All eyes on you
 All eyes on you
 O baby show them
 The way you move
 The way you move
 Baby control them
 It is bigger than (buggy than)
 Your backside is bigger than (buggy down)
 I like that when you jiggy down jiggy down)
 Now come rock with a biggie man
 Oya baby give dem open and close
 Give them Give them open and close (Bubble)
 Give them open and close
 Give them Give them open and close (Shake it o)
 Give them open and close
 Give them give them open and close (Go down now)
 Give them open and close
 Give them give them open and close
 Open and close
 Open open open and close
 Open and close
 Open open open and close
 Open and close
 Close close clo clo close
 Open and close
 Open open open and close
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:40
Key
8
Tempo
100 BPM

Share

More Songs by Dr SID

Similar Songs