Something About You

4 views

Lyrics

Dr Dr SID
 Mo'hits in the house
 Don Jazzy on the beat
 There's something about this girl oh
 There's something about you
 Something about you
 Something about you, girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you, girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you, girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you, girl oh
 Been around the world (I've been around the world)
 I've seen a lot of girls (I've seen a lot of girls)
 But the love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 This kind your love, kind your love
 Sweet sweet love, sweet sweet love
 The love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 Could it be your eyes, could it be your smile
 I know there's something about you girl
 Could it be your touch or the way you walk
 I know there's something about you girl
 You drive me wild, and that's why
 I know there's something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 So tell me baby na wetin make me
 No fit ever do without your loving baby
 To take me away from you dem go try
 But dey no go ever know the reason why
 You make me dey kolo, you make me shy
 I'm confused and I don't know why
 You make me feel like say I dey fly
 If I no fit get your love I go kpai
 Because, there's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl, oh
 Been around the world (I've been around the world)
 I've seen a lot of girls (I've seen a lot of girls)
 But the love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 This kind your love, kind your love
 Sweet sweet love, sweet sweet love
 The love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 I've made up my mind
 Baby girl there's no need to waste time
 I'm very sure say na you I dey find
 Give me your heart and I'll give you mine
 Make we go church, make we go sign
 I'm not complete until you are mine
 I'm ready to leave all my past behind
 And I'm never gonna press rewind
 Till the end of time
 Oya oyoyo
 Dadddy, mummy oyoyo
 Our children go say oyoyo
 We go get money full the gorodome
 We go start to dey live like olowo
 We go buy big house for Sokoto
 Our children no go be olodo
 No cheating and no ojoro
 'Cause there's something about you eh
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl oh
 I've been around the world (I've been around the world)
 I've seen a lot of girls (I've seen a lot of girls)
 But the love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 This kind your love, kind your love
 Sweet sweet love, sweet sweet love
 The love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 This kind love e dey sweet my body
 With this kind love you go never hear sorry
 To find this kind love e no easy
 Let me change your last name to Esiri
 You know that I love you for sure
 No need to have doubts my intentions are pure
 Rest assured your heart is secured
 Now take a little glimpse at the future
 Oya oyoyo
 Dadddy, mummy oyoyo
 Our children go say oyoyo
 We go get money full the gorodome
 We go start to dey live like olowo
 We go buy big house for sokoto
 Our children no go be olodo
 No cheating and no ojoro
 'Cause there's something about you eh
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl (I say there's something about you)
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl (there's something about you)
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl (there's something about you)
 There's something about you
 Something about you
 Something about you girl oh
 Been around the world (I've been around the world)
 I've seen a lot of girls (I've seen a lot of girls)
 But the love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere
 This kind your love, kind your love
 Sweet sweet love, sweet sweet love
 The love wey you give me
 I no fit find am nowhere, nowhere, nowhere oh

Audio Features

Song Details

Duration
04:20
Key
1
Tempo
130 BPM

Share

More Songs by Dr SID

Similar Songs