Bosi Gbangba

3 views

Lyrics

Trybe Records
 ELDee
 I'ma take you all to the, to the roots on this one
 Naija, where you dey? Where you dey? Come on
 Oh girl as I see you dey waka
 Everybody dey look your baka
 Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
 Last time when you take my number
 You talk say you go holla
 But you put me on a long thing
 Today na today
 You no go escape
 I go put you for corner
 I'm ready for you
 Today na today
 You no go escape
 Mo ti ready la ti taa tan
 But before then
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Ta ba se tan o
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 O fi e sinu Honda
 S'omode ni e, I wonder
 Sho fe wa Hummer
 Fo lo Yankee fun summer
 Eh on te brake
 Instead ko wa wa je cake
 Mo ma toju e lo ti ti lai, lai, lai, lai o
 Today na today
 You no go escape
 I go put you for corner
 I'm ready for you
 Today na today
 You no go escape
 Mo ti ready la ti taa tan
 But before then
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Ta ba se tan o
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 If na your wife make you hold am, hold am
 If na your girlfriend hold am, hold am
 If na somebody own oh, touch am softly, softly
 If na your wife make you hold am, hold am
 If na your girlfriend hold am, hold am
 If you see somebody with another man own, tell am say
 Fi'yawo oni'yawo sile
 Fi'yawo oni'yawo sile
 E fi'yawo oni'yawo sile
 Fi'yawo oni'yawo sile
 Fi'yawo oni'yawo sile
 Fi'yawo oni'yawo sile
 E fi'yawo oni'yawo sile
 Fi'yawo oni'yawo sile
 Today na today
 You no go escape
 I go put you for corner
 I'm ready for you
 Today na today
 You no go escape
 Mo ti ready la ti taa tan
 But before then
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Ta ba se tan o
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 Today na today
 You no go escape
 I go put you for corner
 I'm ready for you
 Today na today
 You no go escape
 Mo ti ready la ti taa tan
 But before then
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Bosi gbangba ka jo
 Ta ba she tan o
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 Bosi koro ka fo
 Oladele
 TKO
 ELDee
 And to all y'all who thought I was done
 I'm just getting started
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:10
Key
11
Tempo
114 BPM

Share

More Songs by Eldee

Similar Songs