I go Yarn

3 views

Lyrics

Nobody wan die
 But everybody wan go heaven
 You see me, as you see me so
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 As I reach Yankee
 I see say the life wey my people dem dey live na nonsense
 As I reach Yankee
 I see say to solve our problem e no hard, common sense
 Them dey come here
 Them dey see the way wey everything been dey work
 But them just ignore
 Them go reach house, go form the policies
 Wey go make them to rich and my people to poor
 E don tay
 Wey we don dey cry
 Wey we don dey hustle
 Wey we don dey die
 E don tay
 Wey them dey chop money
 While the average child for road is hungry
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 We get land
 Plenty-plenty land, plenty-plenty farm
 We get energy
 Plenty-plenty oil, plenty-plenty sun
 Water dey jaburata
 River Niger dey, River Benue dey
 But for ordinary man, simple things to enjoy
 We no fit get
 Water nko? E no dey
 Light nko? E no dey
 Ordinary food to chop, e no dey
 Ordinary house to sleep, e no dey
 Water nko? E no dey
 Light nko? E no dey
 Ordinary food to chop, e no dey
 Ordinary house to sleep, e no dey
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 I never tire to dey yarn, I go speak my thought
 'Cause time don reach for my people kasala to bust
 As Fela yarn' 'til e go but my people no see
 Politicians still dey yarn dust on top TV
 We put satellite for space but we no get light
 Owu dey blow my people, still we no want fight
 We be the top five richest oil nation for globe
 But my people no fit afford kerosene for stove
 E never finish? Civilians don come
 Na all of them dey chop our money turn by turn
 Remember '84 wey we dey beg Andrew make e stay
 Dollar na five naira than na 140 today
 We just suffer and smile, our debit dey pile
 To bail comot, see how my people dey file
 All we do is pray and hope for a new day
 But nothing go happen 'til we change our ways
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 O ma se
 Ah, o ma se
 O ma se
 Yẹ, o ma se
 IIu ta gbe tati gbedu tele lawa di eni to toroje
 IIu ta gbe tati gbedu tele lawa di eni to toroje, ah!
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Until them change the plan
 Me I go yarn
 Directly to the man
 Make we yarn
 My people fear to die, why?
 We must try
 Me I go yarn
 Until them change the plan
 Me I go yarn
 Directly to the man
 Make we yarn
 My people fear to die, why?
 Together we must try
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 Me I go yarn
 Me I go speak my mind
 Me I go yarn
 Them think say we blind
 Make we yarn
 Why are my people so poor?
 We can't take this no more
 

Audio Features

Song Details

Duration
04:53
Key
7
Tempo
46 BPM

Share

More Songs by Eldee

Similar Songs