Bella

6 views

Lyrics

(Bella oh, Bella)
 (Pretty Isabella)
 Oh, my darling
 I wrote this song for you
 And this your body, ooh
 E dey draw me like ogbono, ayy-yeah
 Ayy, Bella oh, Bella oh, Bella
 Pretty Isabella
 If you see my Bella
 Fine pass Cinderella, ayy
 Bella oh, Bella
 Pretty Isabella
 If you see my Bell
 Fine pass Cinder'
 (Bella, Bella, Bella)
 Sempe, dem go sempe
 If you see my Bella (Bella, Bella, Bella)
 ♪
 Sempe, dem go sempe
 
 You got to, you got to know
 The way wey you fine
 Na hin dey make me ji soro, yeah
 You got to, you got to know
 Na the way wey you fine
 Na hin dey make me ji soro
 You give me ginger, my baby
 Want to kill somebody?
 You give me fever
 And na you come still be my medicine
 You give me ginger, my baby
 Want to kill somebody?
 You give me fever
 And na you come still be my medicine
 Bella oh, Bella oh, Bella
 Pretty Isabella
 If you see my Bella
 Fine pass Cinderella, ayy
 Bella oh, Bella
 Pretty Isabella
 If you see my Bella
 (Bella) fine pass Cinder'
 (Bella oh, Bella)
 (Pretty Isabella)
 (If you see my Bella)
 Bella fine pass Cinderella (fine pass Cinderella)
 (Bella oh, Bella)
 (Pretty Isabella)
 (If you see my Bella)
 Bella fine pass Cinderella (fine pass Cinderella)
 (Bella oh, Bella)
 (Pretty Isabella)
 Sempe, dem go sempe (if you see my Bella)
 If you see my Bella (fine pass Cinderella)
 (Bella oh, Bella)
 (Pretty Isabella)
 Sempe, dem go sempe (if you see my Bella)
 (Fine pass Cinderella)
 (Ozedikus Nwanne)
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:26
Tempo
115 BPM

Share

More Songs by Korede Bello

Albums by Korede Bello

Similar Songs