Korede

3 views

Lyrics

For the people wey dey play my single
 I dedicate this to you... eh
 One time for my people, for the love never stop
 The boys dem play my single
 All of the girls wey dey love my dimple
 Jah know! e go better for you, everyday
 As e better for me, everyday
 Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
 E go better for you, everyday
 As e better for me, everyday
 Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
 It is alright, it is all good
 Its the same boy, from the same hood
 You dey feel me, i dey feel you
 It is alright, it is all good
 It is okay, it is alright
 I no dey find trouble, i no dey find fight
 Jamin to my song, with my baby am i right
 It is alright, it is all good
 Child hood memories in festac
 Oh yes, i remember when we first started
 Playing football, in ami backyard
 I bare nobody would have guessed that
 Then na dat young boy whe dey for mile two
 Would be the one wey everybody smile to
 Toba fe mo, lo bere mi l'agboju
 My brother man, nothing is impossible
 Cos everytime man wanna rise up
 Them go try to bring you down
 Them go tell you say ko le possible
 But my brother man it is possible
 Cos everytime i hold hold the award up
 I realise say man no be God
 When they tell me say ko le possible
 But baba God tell me say it is possible, hu hu hu
 It is alright, it is all good
 Its the same boy, from the same hood
 You dey feel me, i dey feel you
 It is alright, it is all good
 It is okay, it is alright
 I no dey find trouble, i no dey find fight
 Jamin to my song, with my baby am i right
 Singing It is alright, it is all good
 E go better for you, everyday
 As e better for me, everyday
 Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
 E go better for you, everyday
 As e better for me, everyday
 Man power ko le se, Adura lo le, Adura lo le se o
 Je kin goke laye mi, ma je jiya laye mi
 Ma je'n sina laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
 S'anu mi baba, plenty money laye mi
 ♪
 Ori mi koredele
 Je kin goke laye mi, ma je'n jiya laye mi
 Ma je'n s'oshi laye mi, ori mi koredele o, kin goke laye mi
 Alubarika, alafia laye mi, ore ofe laye mi
 Ori mi koredele o, oh oh oh
 

Audio Features

Song Details

Duration
03:25
Tempo
116 BPM

Share

More Songs by Korede Bello

Albums by Korede Bello

Similar Songs