Craze
3
views
Lyrics
Klubembem, Bem bem be bem bem bem, your body magic ♪ No be say me i wan go jail, But girl for your mata me i papapa, ODO Talk never do she no want again, I go show you say i know no man You treat me like a murderer, ODO Another vampire, And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama I go tell dem say, you be heart robber, cos you thief my heart like a criminal Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh Got them, girl your body magic, Your magic, Got them, girl your body magic, You body magic Amaka the niga wey for die for you You disappoint, You disappoint me After the lie wey i lie for you Omo you jons me, Omo you jons me You treat me like a murderer, ODO Another vampire, And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama I go tell dem say, you be heart robber, cos you thief my heart like a criminal Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh ♪ Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh You treat me like a murderer, ODO Another vampire, And it's not normal, if you call police i go, I go start Drama I go tell dem say, you be heart robber, cos you thief my heart like a criminal Na wetin go make man dey craze, ODO, If no be love eeh Na wetin go make man go sing, ODO, if no be love eeh The End!
Audio Features
Song Details
- Duration
- 03:34
- Key
- 1
- Tempo
- 102 BPM