Lagbaja

3 views

Lyrics

"Yeah, hello
 Hello? I know you can hear me, hello"
 V-V-Vstix
 Call Lagbaja
 "Hello, hello?"
 Lagba-ja ("I know you can hear me, talk to me hello")
 "Hello, talk nah"
 (Ogini ne me nkpo tu a)
 Call Lagbaja
 Say the matter e don turn kasala
 Abi you go call Fashola?
 As road block don block ashana oh
 Na the matter we dey solve
 But e no gree solve
 Ask her wetin dey sup (talk nah)
 E no fit talk
 Nwanem disabili-
 Disability oh
 Wey you dey give me
 Wey you dey give me so
 Dey make you feelin'
 Like say you they killy show
 You want to finish, want to finish me oh (ewo 'nu)
 But e no fit work
 See oil dey my head (oil dey my head)
 The head too strong (the head too strong)
 We go gats call Lagbaja
 Say the matter don turn kasala (ewo 'nu)
 Abi make you call Fashola?
 As road block don block ashana
 Na the matter we dey solve since
 E no gree solve
 Ask her wetin dey sup
 E no fit talk (talk)
 You can't stop my shine (no)
 You can't spoil my P
 You can't catch my drip
 No need to try
 But try if you please
 No get as e be
 I, I never did it oh
 No, no, no, no (no)
 I never did it oh
 Tell dem make them call Lagbaja
 Say the matter e don turn kasala
 Abi make dem call Fashola?
 As road block don block ashana oh
 Na the matter we dey solve since
 E no gree solve
 Ask her wetin dey sup
 E no fit talk (talk)
 Call Lagbaja
 "Yeah, hello, hello?"
 "I know you can hear me, hello?"
 Swaps
 Swaps
 "Hello, hello, I know you can hear me, talk to me?"
 "Hello, hello, talk now?"
 

Audio Features

Song Details

Duration
02:25
Tempo
95 BPM

Share

More Songs by Peruzzi

Albums by Peruzzi

Similar Songs