African Problems

4 views

Lyrics

African problems (Too much to talk about)
 African problems (Too much to think about)
 African problems (Too much to sing about)
 African problems (Too much to shout about)
 But I must talk am
 I go dey sing am
 I go dey shout am
 Make dem dey hear am
 I go dey sing am
 I go dey talk am
 I must shout am
 Make dem dey hear am
 I must try to teach the people a new mentality
 Make dem appreciate Africa's superiority
 Make dem know say no be so things suppose to be
 Na leader dey put us for this mediocrity
 Take away our peace our liberty
 Leave us to leave in endless pain and poverty
 We no understand this their government policy
 We dey sell us into second slavery
 Make you help me ask them brother
 Why we no get food chop
 Make you help me ask them sister
 Why we no get houses to stay
 Salute my brother wey dey die
 Die for the future of Africa
 Salute my brother wey dey fight
 Fight for the future of Africa
 Unless we start to (Thinky thinky)
 Think of tomorrow (Thinky thinky)
 Fight for the future (Fighty fighty)
 Them won sell us away (Think thinky,
 thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
 Them won sell us away (Think thinky,
 thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
 I must try to teach the people a new mentality
 Make dem appreciate Africa's superiority
 Make dem know say no be so things suppose to be
 Na leader dey put us for this mediocrity
 Take away our peace our liberty
 Leave us to leave in endless pain and poverty
 We no understand this their government policy
 We dey sell us into second slavery

Audio Features

Song Details

Duration
05:00
Key
7
Tempo
111 BPM

Share

More Songs by Seun Kuti

Similar Songs