Orobo - Remix

3 views

Lyrics

Hey hey hey hey hey hey!
 Na nekwe no orobo o
 Chai!
 Baby ni jule junu
 Orobo kibokibo eh
 Flavour N'abania
 Sound Sultan
 Orobo remix
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 See, she makes me want to touch her Gorodome, Gorodome
 She be like Molue, e wo
 See backyard everywhere o
 You African lady, omo your baka na evidence o
 Dem dey call her heavy duty
 Me I dey call her every evening
 Make she report for my bunk
 Every night for our evening duty
 Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
 Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
 Omo l'omo yen o
 Bo lo lu si she be my own model o
 Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
 Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
 Omo l'omo yen o
 Bo lo lu si she be my own model o
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
 Ye mama
 Anywhere she dey
 Go slow must to dey o
 'Cause her backside na vitafoam
 No go use am play
 If she vex na die o
 'Cause she full ground like Gorodome
 Orobo ooh eh
 Na wetin they call am
 But omo na baby I call am
 Orobo ooh eh
 Na wetin they call am
 But omo na honey I call am
 Orobo ooh eh
 Na wetin they call am
 But omo na darling I call am o
 I no go fit carry my orobo
 But sha we go marry
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
 Orobo kibokibo eh
 They way you dey dangololo
 You get am for ololo, aye oh oh oh
 Orobo kibokibo e
 Ifu du kugunu kwe gunu
 Owu ke kwukwu mu me
 Nwata nwanyi a ra pu ta go
 Nwa nini, nwa nini, nwa nini eh
 Baby sofri na shake am eh
 Flavour na Sultan eh
 We don enter for your town eh
 So dey shake am up and down
 Orobo kibo, ono ono
 Ono ono
 Ono ono
 Flavour na Sound Sultan eh
 Ono ono
 Ono ono
 Orobo kibo, ono ono
 Yeah
 O ne fuwe ukwu ya
 Like trailer tyre oh oh oh
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 She just dey roll her waist like Gorodome, Gorodome
 Orobo ooh eh, orobo ooh eh
 See, she makes me want to touch her Gorodome, wanna take you home
 Oro
 Oro
 Indomix
 Oro
 Oro, orobo oro

Audio Features

Song Details

Duration
03:59
Key
4
Tempo
115 BPM

Share

More Songs by Sound Sultan

Similar Songs